Nobel Peace Prize - Wikipedia
Jump to content
From Wikipedia
Nobel Peace Prize
peace award
Subclass of
Nobel Prize
Part of
Nobel Prize
Ein location
Oslo
Ebe conferred by
Norwegian Nobel Committee
Tym dem start
10 December 1901
Review score
0.8
Dema official website
Hashtag
PrixNobelDeLaPaix
Advertises
peace
Related category
Category:Organizations awarded Nobel Peace Prizes
Awarded for type of work
political activity
De Nobel Peace Prize
be one of de five Nobel Prizes recommend by Alfred Nobel. Cam dis day, dem no kno de reasons for choosing peace as one of de topics for ein awards. For example, dem fi explain de Nobel Prize insyd Chemistry anaa Physics secof he be chemical engineer. Sam dey suggest say Nobel want make he compensate for de growing destructive power. Na Nobel be de inventor of dynamite, buh dem no use dynamite before ein death.
Dem dey award de Nobel Prize annually for de Norwegian capital, Oslo insyd, for December 10, by de Norwegian Nobel Prize Committee. Dem award for de first time for 1901 insyd.
Dem dey select candidates for de award by body dem appoint by de Norwegian Parliament in accordance plus Nobel ein will. Dem dey award to those wey "do de greatest anaa best work give de fraternity of nations, for de abolition anaa reduction of standing armies den for de preservation den promotion of peace.”
References
edit
edit source
Lalloo, Manisha (28 September 2021).
"Behind the scenes of the Nobel Peace Prize"
NobelPrize.org
. Retrieved 13 October 2023.
"The Nobel Peace Prize 1901"
Nobel Foundation
. 1972. Archived from
the original
on 2 January 2007. Retrieved 19 March 2016.
"Nobel Peace Prize",
The Oxford Dictionary of Twentieth Century World History
Dem retrieve am from "
Categories
Nobel Peace Prize
Nobel Prize
Norwegian awards
1901 establishments insyd Norway
Awards dem establish insyd 1901
Peace awards
Nobel Peace Prize
Make you add topic
US